Nigerian artist, Mr 2kay shared this with his fans and i want you to be inspired too ...
This life gets deep sometimes. And hard too. Many things dey happen. It's not always rosy uno. One obstacle after another, on the journey to greatness. You look around you and there is so much negativity...bad news on the tv...economy dey one kain... You see people hustling hard and still things no align for them. Person no fit even afford to stop or dey slow because most times, no be only yourself you dey hustle for. Being in a position to put a smile on the faces of the people you love is a blessing. As una see me so, I like beta thing and I like to take care of my people, including my fans. That's what keeps me going mehn. No matter what happens, we have to always learn to remain positive! Look at the blessings in your life! Look on the bright side my people! Count It All Joy! One day one day, your hustle go pay. Your hardwork go open doors for you. The person wey suppose elevate you go finally notice you. Just dey do your thing. Keep going. Keep putting in work. You go think say nobody dey see you but trust me, somebody is noticing all you do. Never stop grinding. And no matter what happens along the way, no matter how hard things get, just Count It All Joy. That's what winners do. #countitalljoyEP #whonolikebetterthing

0 comments:
Post a Comment